My pipol my pipol, I salute Una, I don come choke head for the matter wey our madam @ogoowinner comot for us in our ogbonge #NPC. The matter be say the need to put block button for Steemit account. E get as things dey be for we humans, we come get many attitude wey people dey like comot. So many people are not the same, some dey even think like mumu. As for me eeh, e get the kin people wey my movement no dey rhymm with theirs, even my yarns sef. So I dey kukuma stay away from them. *As e dey now, oyibo pipol wey build this Steemit community won know as we go take run our characters together, both people wey you like and the ones wey you know like. As in how we fit condol those yeye pipol wey they like yarn rubbish for pesin matter with wisdom*. If you come look at things eeh, them first come put *flag botton*..so if you come suspect rubbish yarn from pesin you fit flag am. Me as I dey now, pipol don too dey talk rubbish any ho for pesin post just as the one wey happen to @ogoowinner. If na for Facebook now dat guy no go fit yarn that. Make the Oga dem put "block button*. I no need rubbish pipol, pipol wey no won contribute to the community, all they want na to come take. Í wish say d Ogaz den like "witnesses" dey understand dis our broken *pidgin* language. *smiles. ![image](https://img.esteem.ws/4lmkpfxosu.jpg) [Frank Edwards](https://www.google.com.ng/amp/dailypost.ng/2017/12/09/gospel-music-not-money-frank-edwards/am) Make I troway salute again to all of Una especially madam @ogoowinner and I won remind una say tomorrow for Enugu, E go happen live with ogbonge Seminar wey so many better pipol go full come yarn us better Tory. I bow off, na still your beta friend @setapart.
post_id | 31,176,473 | ||||||
---|---|---|---|---|---|---|---|
author | setapart | ||||||
permlink | the-need-for-block-button-npc-0217114a5eb3 | ||||||
category | npc | ||||||
json_metadata | "{"format": "markdown+html", "community": "esteem", "links": ["https://www.google.com.ng/amp/dailypost.ng/2017/12/09/gospel-music-not-money-frank-edwards/am"], "tags": ["npc", "africaunchained", "nigeria", "contest", "steemit"], "app": "esteem/1.5.0", "users": ["ogoowinner", "ogoowinner", "ogoowinner", "setapart"], "image": ["https://img.esteem.ws/4lmkpfxosu.jpg"]}" | ||||||
created | 2018-02-08 06:31:27 | ||||||
last_update | 2018-02-08 06:31:27 | ||||||
depth | 0 | ||||||
children | 2 | ||||||
net_rshares | 908,730,193,636 | ||||||
last_payout | 2018-02-15 06:31:27 | ||||||
cashout_time | 1969-12-31 23:59:59 | ||||||
total_payout_value | 4.988 SBD | ||||||
curator_payout_value | 0.960 SBD | ||||||
pending_payout_value | 0.000 SBD | ||||||
promoted | 0.000 SBD | ||||||
body_length | 1,713 | ||||||
author_reputation | 1,268,625,198,103 | ||||||
root_title | "THE NEED FOR BLOCK BUTTON; NPC" | ||||||
beneficiaries |
| ||||||
max_accepted_payout | 1,000,000.000 SBD | ||||||
percent_steem_dollars | 10,000 | ||||||
author_curate_reward | "" |
voter | weight | wgt% | rshares | pct | time |
---|---|---|---|---|---|
good-karma | 0 | 99,826,048,186 | 0.06% | ||
mysteem | 0 | 92,699,815 | 1% | ||
demo | 0 | 100,986,330 | 1% | ||
feruz | 0 | 470,155,356 | 1% | ||
esteemapp | 0 | 105,582,939,008 | 0.5% | ||
ogoowinner | 0 | 311,467,653,061 | 52% | ||
destinysaid | 0 | 220,680,805,432 | 30% | ||
davidthelad | 0 | 996,489,363 | 40% | ||
johnlue | 0 | 1,727,226,125 | 30% | ||
aauthespian1 | 0 | 1,122,442,881 | 100% | ||
olusolaemmanuel | 0 | 1,084,630,752 | 50% | ||
brightovioms | 0 | 534,327,683 | 100% | ||
tezzmax | 0 | 1,138,426,117 | 20% | ||
penauthor | 0 | 161,435,496 | 5% | ||
theheralds | 0 | 2,640,720,054 | 100% | ||
nuges | 0 | 2,474,888,083 | 10% | ||
africaunchained | 0 | 9,106,604,435 | 95% | ||
ujaykel | 0 | 534,615,000 | 100% | ||
hornblende | 0 | 2,426,384,237 | 50% | ||
otemzi | 0 | 895,545,518 | 10% | ||
learnandteach01 | 0 | 1,162,077,122 | 65% | ||
uniquegem | 0 | 510,076,062 | 100% | ||
thatphysicsguy | 0 | 473,663,127 | 100% | ||
africanvoter | 0 | 95,679,808 | 100% | ||
afrovoter | 0 | 135,055,196,070 | 47% | ||
motivatorjoshua | 0 | 313,979,379 | 30% | ||
rabamaker | 0 | 276,870,619 | 50% | ||
animefanrd | 0 | 128,940,823 | 30% | ||
geniusvillain | 0 | 547,347,543 | 100% | ||
henrychidiebere | 0 | 1,152,019,641 | 100% | ||
adebayopaul | 0 | 444,855,575 | 100% | ||
marvelking | 0 | 601,316,369 | 100% | ||
africanchild | 0 | 534,405,606 | 100% | ||
flexxy | 0 | 435,708,515 | 100% | ||
angelfidel | 0 | 502,710,169 | 100% | ||
juliusjamex | 0 | 355,966,759 | 100% | ||
mcmusic | 0 | 70,221,255 | 15% | ||
charm29 | 0 | 444,895,754 | 100% | ||
facesteem | 0 | 610,471,436 | 100% | ||
cocosteven | 0 | 154,290,281 | 98.73% | ||
murizalpangeran | 0 | 147,737,538 | 100% | ||
doidesgo | 0 | 479,275,477 | 100% | ||
noblekings | 0 | 562,227,000 | 100% | ||
ebs.content | 0 | 605,238,776 | 100% |
resteemed
post_id | 31,176,490 |
---|---|
author | a-0-0 |
permlink | re-setapart-the-need-for-block-button-npc-0217114a5eb3-20180208t063135089z |
category | npc |
json_metadata | "{"app": "steemit/0.1", "tags": ["npc"]}" |
created | 2018-02-08 06:31:36 |
last_update | 2018-02-08 06:31:36 |
depth | 1 |
children | 0 |
net_rshares | 0 |
last_payout | 2018-02-15 06:31:36 |
cashout_time | 1969-12-31 23:59:59 |
total_payout_value | 0.000 SBD |
curator_payout_value | 0.000 SBD |
pending_payout_value | 0.000 SBD |
promoted | 0.000 SBD |
body_length | 9 |
author_reputation | -4,860,340,175,990 |
root_title | "THE NEED FOR BLOCK BUTTON; NPC" |
beneficiaries | [] |
max_accepted_payout | 1,000,000.000 SBD |
percent_steem_dollars | 10,000 |
ego better well well if the oga them we do this steem platform go introduce the block button sake of say pipo no de act or think like say them be human beans. But i wan ask one queshur sha. Wetin com carry Franki pishur come join body for ur yans? No vess abeg. Na jus queshur
post_id | 31,316,301 |
---|---|
author | noblekings |
permlink | re-setapart-the-need-for-block-button-npc-0217114a5eb3-20180208t213434385z |
category | npc |
json_metadata | "{"app": "steemit/0.1", "tags": ["npc"]}" |
created | 2018-02-08 21:34:39 |
last_update | 2018-02-08 21:34:39 |
depth | 1 |
children | 0 |
net_rshares | 0 |
last_payout | 2018-02-15 21:34:39 |
cashout_time | 1969-12-31 23:59:59 |
total_payout_value | 0.000 SBD |
curator_payout_value | 0.000 SBD |
pending_payout_value | 0.000 SBD |
promoted | 0.000 SBD |
body_length | 277 |
author_reputation | 22,102,654,979 |
root_title | "THE NEED FOR BLOCK BUTTON; NPC" |
beneficiaries | [] |
max_accepted_payout | 1,000,000.000 SBD |
percent_steem_dollars | 10,000 |